UmbrellaChords by Moses Bliss

· Key Gm· Updated 9/24/2026
0 views 0 favorites
0
A
Verse 1
 
Because my pEbapa dey in conBbtrol
I nor fit fail oFh
He is more than able Gmoh
Because my dEbaddy dey for him thBbrone
Observe my life oFh
See the way e align Gmoh
Chorus
Because I'm uCmnder
I'm under the umbBbrella
Na God dey run am fFor me
He is more than able oGmh
Because I'm unCmder
I'm under the umbBbrella
Na God dey run am fFor me
He is more than able Gmoh
 
My daddy coEbver me
Cover cover cBbover
Give his angels charge ovFer me
Over over oGmver
Dem no fit kEboba me
Koba koba kBboba
Odeshi dey for mDy body hm hm Gmhm
 
Wetin you sCmee Wetin you see
For my bGmody For my body
Wey you dey caDrry me go
Na you dey caGmrry me go
I dey uCmnder the canopy
So I no get waGmhala I get no p
When dem tDry to put am for my body e bounce
'Cause JehGmovah e cover me (cover me)
 
Your lEbove no dey stop
E nor get e check point oBbh
Everything you do is on point oFh
Lord na my head wey you anoint Gmoh
Your grEbace no dey rest
E dey always dey follow Bbme
Your joy be my strength E dey power mFe
No other power fit to oppose Gmme
Chorus
Because I'm uCmnder
I'm under the umbBbrella
Na God dey run am fFor me
He is more than able oGmh
Because I'm unCmder
I'm under the umbBbrella
Na God dey run am fFor me
He is more than able Gmoh
 
Twenty-four seEbven You be God
Na you get all poBbwer
I dey steady dey collect oFh
Cause na your hotspot me I connect oGmh
 
If you chCmeck am
Oil dey my head You dey see am weGmlla
Olorun Oba na you set my ladDder
Anytime I step inna the place na fGmire
By the grace of God The gbedu dey sCmama
Planted by the waters I nor need mai rGmuwa
If you know my name Omo na God dey dFo am
Amarachukwu jejely dey lift me hiGmgher higher
 
Under your caEbnopy Papa you cover me
Shey na yBbou wey dey give me ability
I gFet your backing your agility
From nGmow till eternity (Till infinity)
 
My broCmther my sister
Na baba dey cGmarry the boy go far
Anywhere I eDnter Moves monumental
Inside him pGmlans Na me dey for the center
Chorus
Because I'm uCmnder
I'm under the umbBbrella
Na God dey run am fFor me
He is more than able oGmh
Because I'm unCmder
I'm under the umbBbrella
Na God dey run am fFor me
He is more than able Gmoh
 
Because my pEbapa dey in conBbtrol
I nor fit fail oFh
He is more than able Gmoh
Because my dEbaddy dey for him thBbrone
Observe my life oFh
See the way e align Gmoh

Related chords

About this chord chart

Umbrella by Moses Bliss is published on KeyVerse with the complete lyrics and chords aligned above each line, in the original key of Gm. Transpose it to any key, translate the lyrics, scroll hands-free while you play, and open the piano visualizer to practise along.

Key
Gm

Frequently asked questions

What key is Umbrella in?
Umbrella by Moses Bliss is written in the key of Gm on KeyVerse. Use the transpose control to shift it up or down a semitone at a time to suit your voice or instrument.
Can I transpose the Umbrella chords?
Yes. Every KeyVerse chord chart transposes instantly — press the + or − buttons to move the whole chart, including all chords over the lyrics, into a new key.
Are the full lyrics included?
Yes, Umbrella by Moses Bliss is published with complete lyrics and the chords positioned above the exact syllable where each chord change happens.
Can I practise Umbrella with a piano?
Sign in to KeyVerse to open the piano visualizer, play along with a MIDI keyboard or your microphone, and unlock matching MIDI files and sheet music from the store.

Keep exploring