E Dey FlowChords by Moses Bliss

· Key F· Updated 7/16/2026
0 views 0 favorites
0
A
Chorus
E dey fGmlow Oil for my head dey fDmlow
No be wash oFh If u check am U go knCow
Blessings cGmhoke From my head Down to my tDmoes
No be joke oFh Even for my face e Dey shCow
 
I no fit cGmount I no fit count oh The blessing of GDmod
Upon me life oh See as my liFfe E don balance oh
Na the grace of the loCrd Taking me high
OGmh oh oh No be fantasy
Ur lDmove is my reality
The anoiFnting Dey break the yoke
All of dem Dey belCieve Say my God no Dey bobo
 
The way you paBbmper me Steadily oh
SurpDmrising me constantly oh
BoosFting my energy oh oCh
This ur lBbove no be fallacy oh
EDmven the blind can see oh
WeFtin u do for me oCh
Chorus
E dey fGmlow Oil for my head dey fDmlow
No be wash oFh If u check am U go knCow
Blessings cGmhoke From my head Down to my tDmoes
No be joke oFh Even for my face e Dey shCow
 
The oil flowing stGmeady
Comot the boy from treDmnches
Hilux no fit park my blesFsings
I Dey on God So I’m never streCssing “No ooh”
FaGmlala Falala Under the umbrella
I get eteDmrnal life Me no fit suffer
My daddy OgarFanya
E put the oil for my heCad
 
When I look arGmound oh oh
EverDmything I Dey see
Just Dey make me belFieve say
Oil Dey my head oCh
As u see me Dey shGmine oh oh
SDmapa and me be like bread and tea befFore
jehova help me oCh
Now I don Dey seBblect
Odogwu na my coDmnnect
All of my songs Just Dey maFke sense
Oil Dey my head oCh
Na the word I Dey conBbfess
Wey come Dey make e me tDmhe best
Who God don bless no man contFest
Oil Dey my head oCh
Chorus
E dey fGmlow Oil for my head dey fDmlow
No be wash oFh If u check am U go knCow
Blessings cGmhoke From my head Down to my tDmoes
No be joke oFh Even for my face e Dey shCow
Chorus
FBblow, flow, fDmlow, flow, fFlow
Oil for my head dey flCow
FBblow, flow, fDmlow, flow, fFlow
Oil for my head dey flCow

Related chords