You Are GreatChords by Moses Bliss

· Key Bm· Updated 7/16/2026
0 views 0 favorites
0
A
Verse 1
F#mYou give me wings, now I'm Bmup in the air
As EI dey plant, You dey giAve me the rain
IDf no be You, tell me whGere I for dey?
BC#aba, I thank F#mYou (fuze play)
F#Dem for don laugh me, Bmno be today
EbeEnezer, You dey shoAwer Your grace
NDa Your light wey dey sEmhow me the way
BC#aba, I thank YF#mou (eh, eh, eh, eh)
Chorus
Lord, You are gBmreat
You are greEatly to be praiAsed
'Cause F#me dey happen as YDou talk am
BC#aba, I thank F#mYou (Lord, You are great) (x2)
Jehovah bu onyBmeoma (oh-oh)
ENa You be my agidAigba
'CauseF#m e dey happen as DmYou talk am
BC#aba, I thank F#mYou (x2)
 
Me no fit deny Bmo
All of my blesEsings na divine Ao
WhDen I look around Bmo
All I sC#ee na Your hand F#mo
Oh, my daddy Bmo
When e soEur, You dey makAe am sweet o
F#mThis Your grace Bmo
E loud C#o, e dey speak for me F#mo
Your grace dey oveBmrflow
From my heEad down to my toAes
BiF#manule (bianule), biBmanule (bianule)
IfC#echukwu ne me F#mo
Your love is ever sBmure
I will lEet the whole world knAow
ChF#mineke (Chineke), ChBmineke (Chineke)
Na YC#ou I dey fF#mollow (Lord, You are great)
Chorus
Lord, You are gBmreat
You are greEatly to be praiAsed
'Cause F#me dey happen as YDou talk am
BC#aba, I thank F#mYou (Lord, You are great) (x2)
Jehovah bu onyBmeoma (oh-oh)
ENa You be my agidAigba
'CauseF#m e dey happen as DmYou talk am
BC#aba, I thank F#mYou (x2)
 
Baba no dey dBmelay
If I caEll am, na cAha, cha, cha
EverDything na conBmfirm
Ein no gC#et time for yF#mama-yama
I can't explain the woBmnders of Your presEence in my liAfe
Na F#monly You be GBmod I know wey C#no go fit to F#mlie
Odumegwu JuBmdah (Judah)
I trowey salEama (salAama)
OnF#myenemenma (omBmenma)
I'll prC#aise You foF#mrever
When You check am, You go kBmnow
Who the blessEings dey folAlow
From the noF#mrthside to the souBmthside
Say na JeC#sus we dey sF#mhow (Lord, You are geart)
Chorus
Lord, You are gBmreat
You are greEatly to be praiAsed
'Cause F#me dey happen as YDou talk am
BC#aba, I thank F#mYou (Lord, You are great) (x2)
Jehovah bu onyBmeoma (oh-oh)
ENa You be my agidAigba
'CauseF#m e dey happen as DmYou talk am
BC#aba, I thank F#mYou (x2)

Related chords